To find out why di Finland govment bin go afta Simon Ekpa and wetin be in offence for di kontri, we follow Ilkka Kopra, wey be im lawyer tok. Mr Kopra confam say true-true Simon Ekpa dey prison ...
According to Ekpa lawyer, Ilkka Kopra, di police dey prolong di detention sake of say if dem release am, Ekpa fit hinder di investigation. Di lawyer add say police tell am say if dem release Ekpa ...